especially for vulnerable individuals Medical sabi pipo tok say age na major risk factor for severe infections, especially for pipo ova 65 and under two years. Oda risk factors besides age include ...
14 September 2017 Some medical sabi-people don say e dey possible for Africa health sector to good like developed countries dem own. Di experts say na young people go be di secret wey go make sure ...